DJ PRINCE-J ENTERTAINMENT WORLDWIDE
Tuesday, October 29, 2019
Nigeria university lecturers don
reject federal goment plan to put dem inside di Integrated Payroll and
Personnel Information System (IPPIS) but why dis don cause strong kwanta
between ASUU and FG?
But
first e dey important to note say di IPPIS - wey be central account for
federal goment hand - na di way dem don already dey pay dia Ministries
Department and Agencies workers
We appreciate you for reading and downloading on djprincej, but we think it will be better you like our facebook fanpage and also follow us on twitter below.
Title :
Wetin be IPPIS and why ASUU say na 'anarchy' e go cause for di kontri
Description : Nigeria university lecturers don reject federal goment plan to put dem inside di Integrated Payroll and Personnel Information System ...
Rating :
5